Phoebe Ashley - ashleyphoebe883@gmail.com
Posted: 13 May 2022
Following is an email that this scammer sent to another scammer. It is written in the Nigerian Igbo Pidgin English language and/or a style/dialect of English typically used by Nigerian scammers. Thus, it is very likely that this scammer is a Nigerian person:
from: Phoebe Ashley <ashleyphoebe883@gmail.com>
date: Mar 21, 2022, 8:35 PM
subject: Re:
mailed-by: gmail.com
Shu! Wenti sup now why the insult big bro? I nor get anything with you rather don't know you but believe me self praise na stu*idness you know. But no yawa. Na because you dey naija you for understand me. Better I no get time, I for like see you too. If my road smooth you for dey my shadow, but I no go yan much on that. Anything wey I don do to offend you. No vex.